Pidgin English: Caf Don Ask Ojoro Referee To Kommot
Caf wey na dem dey control futball for Africa don vex ban Tunisian refiree wey be Slim Jdidi becos of de wayo and rigimo wey hin do for de semifinal game betwin Burkina Faso and Ghana on Wednesday.
Read Full Story
Advertise Here contact ads[@]ghheadlines.com
Facebook
Twitter
Pinterest
Instagram
Google+
YouTube
LinkedIn
RSS